The inside scoop and dirt on university of abuja students
Your one and only source into d scandalous lives of uni abuja's elite.
Tuesday, April 6, 2010
Brothers keeper
We've tried but cant ignore d complains about dis young fellow. Im told he keeps sleepin wit his friends gilfriends and gets away wit it. So Gideon dear, be careful cos karma still exists.... xoxo gossip girl!
tari na 1gal wen u form say hr popc b 1 top shot 4 bayelsa.but d true gist b say na hr aristo bobo na hm dey train hr.hr fada na carpenta whyl d mumc is sick.wen she com blow anoda lie sy her popc won giv toyota yaris BBE come bcom hr handbag.so as 2 benefit.bt wen brez blow n fowl yarsh open,na d runs daddy won buy d car.kelz abeg help us ask tari wher her yaris at???
Gwagz!!! Na wa for una u pple like bringin peepz parents to dis bllog heard its her "BESTFREND" chidinma dat started dis jist coz of beef..pls so wat sef if she doz ronse her own even wan pay buy car..dyu know how many grlz I know dat fucked justy to get blackberry..d so called tari sef I don't like u coz u r a big snob..and dose omoye grlz I kno uve all bin commentin on dis blog..plz pple 1luv in gwags dis blog can coz world war oh!!! Plus dis is kelz jist which is a biglie so stick to dat
I guess d gentlemen wont be needin flyers any more cos dey have a substitute...
Notice!!!
Here at gossip girl, the truth is said no matter how much it hurts. Everyone is allowed 2 speak their minds and diss as much as u want, no comment is restricted. I hope 2 keep everyone entertained. Thanks.... xoxo gossip girl!
Jambites
I use dis opportunity 2 welcome all our new 100level students, WORD OF ADVICE; do all u can 2 get popular as i would need 2 get d inside scoop on u, have fun while doing ur thing, lol. Be sure dat gossip girl would be d first 2 know, U know u love me .....xoxo gossip girl!
Join the fun, make it more interesting by being a follower of dis blog, simply click on d BE A FOLLOWER link by d side bar, and see hw much fun it gets!
PLZZZZZZZ, DIS VERY ANNOYIN DUDE, HE LKES SEEKIN 4 NOTICE, I WONDER WAT DOSE GIRLS SEE IN HIM. MSCHEWWWWW.
ReplyDeletedis dude is soso annoyin,n i hear he also sniff ladies underwear,eww
ReplyDeletewait he's nt d 1 dey call kels...cuz he kinda looks beta here..........
ReplyDeleteTariz handbag...
ReplyDeleteabeg who be tari again, yarn me cos i tink say na bbe handbag
ReplyDeleteBroke Mothafucker,All The Bike's In Gwagz Know His First/Middle/Surname...Dick Head..
ReplyDeleteah ah tari from vidi to kellz to eze next tin it'l b richard[d one with d big mouth]take it easy oh...dnt let ur sick mom in d village hear it!!!!
ReplyDeleteKelz na u den de yap lyk dis? Lmao. No mind dem abeg, dey jst h8n baby. U no i loff u. Lyk i loff gwags. Lmao....
ReplyDeletetari na 1gal wen u form say hr popc b 1 top shot 4 bayelsa.but d true gist b say na hr aristo bobo na hm dey train hr.hr fada na carpenta whyl d mumc is sick.wen she com blow anoda lie sy her popc won giv toyota yaris BBE come bcom hr handbag.so as 2 benefit.bt wen brez blow n fowl yarsh open,na d runs daddy won buy d car.kelz abeg help us ask tari wher her yaris at???
ReplyDeleteGwagz!!! Na wa for una u pple like bringin peepz parents to dis bllog heard its her "BESTFREND" chidinma dat started dis jist coz of beef..pls so wat sef if she doz ronse her own even wan pay buy car..dyu know how many grlz I know dat fucked justy to get blackberry..d so called tari sef I don't like u coz u r a big snob..and dose omoye grlz I kno uve all bin commentin on dis blog..plz pple 1luv in gwags dis blog can coz world war oh!!! Plus dis is kelz jist which is a biglie so stick to dat
ReplyDeletewhich kin big lie...i don hear ds gist b4 sef so no b lie atal..i evn no 2 of d girls names ma
ReplyDeletekelsey lurv...ignore dem,dey jst hatin..!
ReplyDeleteal ds bbe boiz sef,u guys shld calm down o..
ReplyDeleteyou guys shld try and b real abeg...giddy is a fresh boi..
ReplyDeletefresh boi 4 mouth, broke ass nigga.....
ReplyDelete